Burna Boy - Comma
Sanatçı
Albüm
Şarkı
: Comma
Boyut
: 2.61 MB
Toplam İndirme
: 13 İndirme
Haftalık İndirme
: 13 İndirme
Tarih
: 18-08-2021
Kullanıcı Yorumları (Burna Boy - Comma )
Comma Şarkı Sözü
This one's for all my comma babes, man
Comma way
Wetin be this o comma
E Don finish o comma
Something de miss o comma
I suspect you o
Champion no be easy, o comma
Wetin be this o comma
I no believe o comma
Commot with your feelings o comma
Jejely sit down
Make you no come tell me shit now (comma)
Bad energy Bawo
I go change am to another thing now o (comma)
My baby jupa o
Make you whine to the sound of the guitar o (comma)
Start to dey sing loud
If you like the vibe I dey bring now (comma)
Omo Ologo Oluwaburna mo jigi jigi
And if you want to see me, holla my nigi nigi (Richie, Richie)
Una know say me I dey keep am, o really, really
My people no say money, dey ton ba ri mi ri mi
Wetin be this o comma
E Don finish o comma
Something de miss o comma
I suspect you o
Champion no be easy, o comma
Wetin be this o comma
I no believe o comma
Commot with your feelings o comma
Jejely sit down
Make you no come tell me shit now (come tell me shit now)
Bad energy Bawo
I go change am to another thing now (to another thing now)
My baby jupa o
Make you whine to the sound of the guitar o (sound of the guitar o)
Start to dey sing loud
If you like the vibe I dey bring now (vibe I dey bring now)
Omo Ologo Oluwaburna mo jigi jigi
And if you want to see me, holla my nigi nigi (Richie, Richie)
Una know say me I dey keep am, o really, really
My people no say money, dey ton ba ri mi ri mi (ay)
I dey see comma there
I dey see comma, comma, comma there
I dey see comma there
I dey see comma, comma, comma there
Your body bad, your body bad, bad
I dey see comma there
With your fake breast, with the silicon, girl
I dey see comma there
With your booty so big and your leg so slim baby
I dey see comma there
Tell me why your skin so light and your elbow black, baby?
I dey see comma there
I dey see comma there
I dey see comma, comma, comma there
I dey see comma there
I dey see comma there, comma there
This one's for all my comma babes, man
Comma way
Mp3 indir
Bizimle iletişime geçmek, telif hakları, şikayet bildirimi, kaldırma isteği. Mp3 Eklemek, şarkı göndermek ve diğer tüm konularda iletişime geçmek için mp3kulisi @ gmail.com maili üzerinden iletişime geçebilirsiniz.
Sitemap